ElusiveAds

header ads

Here Are Some silly Questions People Ask 1. You see identical twins, you still dey ask 'na twins be dis'? No bros, na picmix...lol . 2. Nepa brings light and everyone in the neighborhood shouts 'up Nepaaa'! My guy ask me, O boy na light be that? No oh, Na Holy Ghost fire! Lol! . 3. You see person dey vomit, you still dey ask am 'you no well'? Em well, e juz dey practice how to vomit. . 4. You just wake up from sleep person come ask you "you don wake?" No oh, I come buy bread wey I go chop for dream. . 5. You see woman wey born new pikin u ask her "madam u don born? " No ohhhh, she buy am for OLX... . 6. You greet person "good morning ma" ! She ask, my pikin you don wake ? no ohhhh, I dey sleep walk... . 7. My guy ask me "O boy where u dey?" I tell am say i dey bank, nd him ask me "Wat is happening there?" Nah new yam festival.. *LMAO* . 8. My neighbour sees me opening the gates to drive out and asks me, U dey comot? Not at all... I be the new gateman... . 9. I dey watch film… my guy enta come ask me "Guy na film u dey watch? No naa... I dey discuss with Osuofia... . 10.U see me dey chop indomie come dey ask me, O boy, na indomie u dey chop so? No ohhhh... Na fried rubber band mixed with thread. . Dont Forget To Share http://ift.tt/1F2bELr GIFT OGBUJI http://ift.tt/1IiyzHl GIFT OGBUJI real estate, malibu http://ift.tt/1T4mNWZ GIFT OGBUJI http://ift.tt/1IiyzHl GIFT OGBUJI Real Info

GIFT OGBUJI http://ift.tt/1IiyzHl

Post a Comment

0 Comments